- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
9ice
-
Liquor
This …. make na eye high x2 omo yi o mo mi x3 call me commando for your car park some taliban dey here with there caftan we no mind and we no send all we want na to party remember who you are make you compare wetin we come do na to johli for your area you be Yapian Liquor dey here, lets see your reaction liquor na water wey dem master take dey shaiye liquor na water
Overdose dey worry me Find more lyrics at ※ Mojim.com orogbo ati ata leni mo poopo na my personal mix eh liquor dey here o join me and fill ahrayt(high) liquor dey here o join me and perticipate
well u dey here u know the number to dial black or white go make us …… dont be too hostile lets be social when we no high lets do what we can you dont have to be partial
-
|