- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Eben
-
God Dey
Some people dey for corner dey wonder Wetin you dey weh you hammah I know sey you no geti father And your mother na trader Some look at you see a fine prints Some dey wonder how you dey get cloths Wetin be your logo we won know Dey won know Tell me sey dey won know
What you see! Is just the Hand of God Who the Lord is Blessed No man can curse Wetin you dey see is not my forth Just my God Thank My God If dem ask you sey... Tell dem sey... God dey... Tell dem sey... Baba dey... Tell dem sey... God dey eee eee eee... And e no dey sleep ooo
Sister tell me when you gu marry Is all they will ask you Very soon, you know you gu ... And your clock is ticking I hope you know You can't be here forever I wanna see my grandsons and daughters See your family here where they are, all apart Maybe you should talk to one another There's a man for every woman There's a woman for every man My life is not a competition And I hope you understand
(Repeated)
Tell dem sey... Find more lyrics at ※ Mojim.com God dey... Tell dem sey... Baba dey... Tell dem sey... God dey eee eee eee... E no dey sleep ooo
E no dey sleep ooo E no dey sleep o Oh oh oh oh Do you see the dew
E no dey sleep ooo E no dey sleep ooo Oh oh oh oh Yeah
E no dey sleep ooo E no dey sleep ooo Oh oh oh oh E be man
E no dey sleep ooo E no dey sleep ooo Oh oh oh oh Eh!
Tell dem sey... God dey... Tell dem sey... Baba dey... Tell dem sey... God dey eee eee eee... And E no dey sleep ooo (Repeated)
Ending: (Female Voice) Tell dem sey eee eee eee... Tell dem sey eee eee eee... Baba dey Tell dem sey eee eee eee eee...
-
|